Rate for accuracy
🎸
Key: G# Major
πΈ Intro:
G# A#m C#
πΈ Verse:
G#
Oh baby tell me what it is u want
A#m
Abi e be real love or more
C#
And if I dey I no Go wan comot
C#
Wey e Go be like say
C# G#
And e Go be like love potion
G#
I Go want make you Do me sufree sufree
A#m C#
DnD only you wey disturb me
C#
Only you wey fit Do me things like this
C#
You be only one
G#
Your matter carry me Go places whey I never go
A#m C#
Badbelle get so many bad things they never know about you
C#
Make I dey your body tattoo
C#
Shu bi Do bi Do ba Do oh ah
G# A#m
Faraway no fit Go faraway from you
C#
That be the reason I Go want to dey dey beside you
C#
Cause e sweet pass sukus
C# G#
And you know I'm into you
πΈ Chorus:
G# A#m
Faraway no fit Go faraway from you
C#
That be the reason I Go want to dey dey beside you
C#
Cause e sweet pass sukus
G#
And you know I'm into you
G#
I fit die untop your matter
A#m
The love strong like Mufasa
C#
No retreat no surrender
G#
Only you, only you wey I want
πΈ POST-Chorus:
A#m
Oh ah
C#
This your love
Di carry me Go far away
G#
I feel the heat in my soul
A#m
Oh ah
C#
If na fire I Go burn no delay
πΈ Verse:
G#
Your matter carry me Go places wey I never go
A#m C#
Badbelle get so many bad things they never know about you
C#
Make I dey your body tattoo
C#
Shu bi Do bi Do ba Do oh ah
G# A#m
Faraway no fit Go faraway from you
A#m C#
That be the reason I Go want to dey dey beside you
C#
Cause e sweet pass sukus
C# G#
And you know I'm into you
G# A#m
Faraway no fit Go faraway from you
A#m C#
That be the reason I Go want to dey dey beside you
C#
Cause e sweet pass sukus
C# G#
And you know I'm into you
Song History
Published: September 9, 2025
Last Updated: September 10, 2025