Logo for GuitarTabsExplorer
Commas Chords by Ayra Starr

Commas chords by Ayra Starr

Guitar chords with lyrics

Cm F#mIntro:

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

♫ Verse 1:
Cm
Na which kind life wey I never see?
                               F#m
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Cm
Original, no be parody
                               F#m
F no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
🎸
Accuracy Rating: - Votes: -
Pre-Chorus:
                             Cm
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
                F#m
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
                        Cm
Dem never know I kala tori mo fine
                                                            F#m
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

♫ Chorus:
                        Cm
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
                      F#m
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
                                 Cm
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
                           F#m
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

♫ Verse 2:
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no Go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

♫ Pre-Chorus:
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

♫ Chorus:
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

♫ Outro:
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Published:

Last updated:

Your last visited songs

Ayra Starr chords for Commas

What is this?

Learn how to play "Commas" by Ayra Starr with our easy-to-follow guide. Build confidence, sharpen your technique, and enjoy playing guitar.

Who Is This Page For?

This guitar chords tutorial for "Commas" by Ayra Starr is crafted for all musicians players ready to learn and grow. Whether you're just starting or refining your skills, this guide meets you where you are.

Why This Page Is Perfect for You

No matter your skill level, this page is a valuable resource for improving your guitar chords playing.

What You Will Gain

By using our guitar chords, you’ll not only learn to play "Commas" by Ayra Starr with accuracy and style, but you'll also elevate your overall musicianship. Explore our full archive of guitar chords for more songs, skills, and inspiration.

Find guitar tabs and chords

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

×