GuitarTabsExplorer icon
GuitarTabsExplorer icon

Log in

Commas by Ayra Starr

Chords with lyrics

Chord diagramC minorCm Chord diagramF# minorF#mIntro:

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

♫ Verse 1:
Chord diagramC minorCm
Na which kind life wey I never see?
                Chord diagramF# minorF#m
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Chord diagramC minorCm
Original, no be parody
                Chord diagramF# minorF#m
Chord diagramFF no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

♫ Pre-Chorus:
               Chord diagramC minorCm
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
        Chord diagramF# minorF#m
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
            Chord diagramC minorCm
Dem never know I kala tori mo fine
                              Chord diagramF# minorF#m
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

♫ Chorus:
            Chord diagramC minorCm
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
           Chord diagramF# minorF#m
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
                 Chord diagramC minorCm
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
              Chord diagramF# minorF#m
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

♫ Verse 2:
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no Go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

♫ Pre-Chorus:
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

♫ Chorus:
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

♫ Outro:
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

[ Privacy | About us ]

Welcome to the guitar community

Why join and log in?
- Get songbook with favourite songs
- Get custom made front page
- Submit chords and tabs
- Submit guitar-cover videos
- Get a lot of thumbs up for your work

Songbook

Last visited songs

Site
Home
Search
Community
Submit chords

Video

No video for this page. Check out how you can submit guitar-cover videos here

Search tabs and chords

Browse by artist

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #


Menu

Search

Video

Bookmark

Login